Science How to check your poo weda you get di disease - How I fit check my poo-poo? If you go toilet, check your poo-poo well-well and no dey shy to tok about am.

https://www.bbc.com/pidgin/tori-62257428

Bowel cancer: How to check your poo weda you get di disease​

  • By Philippa Roxby
  • Health reporter
21 July 2022
_125691269_gettyimages-1124682075.jpg.png
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto,
Bowel cancer fit start for di colon (large bowel) or di rectum (back passage) and e also dey known as colorectal cancer
Dame Deborah James wey die from bowel cancer at di age of 40 for di UK bin dey tell everyone to check dia poo as part of her campaign to raise awareness about di disease.
Bowel cancer na di general name for di cancer wey dey begin for di large intestine. Dem dey sometimes call am colon or rectal cancer.

How to sabi bowel cancer?​

Three tins na im dey to look out for:
  • blood for inside poo-poo wey just happun for no obvious reason - e fit be bright red or dark red.
  • change for how you dey poo - If you go toilet plenty times or your poo become hard or watery.
  • if you dey feel tummy pain or wen e be like say your belle full and e dey tight.
oda symptoms like:
  • you lost weight
  • you dey feel like say you neva empty your bowel afta you don toilet finish.
  • you dey feel more tired or dizzy dan usual
These symptoms no necessarily mean bowel cancer, but e dey advisable to see doctor if you notice dem for three weeks or longer and if tins no just feel right.
E mean say if you diagnose am quickly, e go dey easier to treat if na cancer.
Sometimes bowel cancer fit stop waste from passing through di bowel and dis fit cause blockage.
E fit cause serious severe tummy pain, constipation and sickness. You go need to see your GP or go to your nearest A&E straight away for dat kain situation.

How I fit check my poo-poo?​

If you go toilet, check your poo-poo well-well and no dey shy to tok about am.
Check for blood inside your poo-poo as well as bleeding from di bottom.
Bright red blood fit come from swollen blood vessels (piles) for your back passage, bowel cancer also fit cause am.
Dark red or black blood for your poo fit come from your bowel or stomach and you fit also notice change for di way you dey poo-poo like make di poo-poo dey watery more often dan normal and e go also dey frequent.
_125688712_gettyimages-1318487366.jpg.png
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto,
Check for blood inside your poo-poo and bleeding from di bombom

Wetin dey cause bowel cancer?​

No-one dey sure exactly wetin be di cause but e get some factors wey fit make am develop:
  • Age: as pesin dey grow, chances dey for pesin to get cancer and bowel cancer no dey different. Most cases dey happun in adults ova 50
  • Diet: If you dey chop food wit plenty red meat and processed meat like sausages, bacon, salami
  • Cigarette: smoking cigarettes fit increase di risk of many cancers
  • Alcohol: drinking too much alcohol
  • Weight: di chances dey high wit pipo wey dey overweight or obese
  • Polyps: If you get history of polyps in your bowel wey fit grow into tumours

E dey pass down through families?​

In most cases, bowel cancer no be hereditary but you suppose tell your doctor if you get any close relatives wey dem diagnose before di age of 50.
Some genetic conditions, like sLynch syndrome, mean say pipo get much greater risk of developing bowel cancer, but e fit also dey prevented if doctors know about di condition.
_125688710_gettyimages-1004905988.jpg.png
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto,
No delay to visit your GP if you no feel okay

How to reduce your risk?​

More dan half of bowel cancers dey prevented if pipo follow healthier lifestyle, scientists tok.
Dis one mean say if dem do more exercise, chop more fibre and less fat and drink about six to eight glasses of water a day.
Dem must also inform dia doctor wit any concerning symptoms and do cancer screening test if di doctor suggest am.
_125688714_gettyimages-1293989534.jpg.png
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto,
Tummy pain and bloating, wen your belly feel tight and full, fit be symptoms of bowel cancer

Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto,
Di NHS dey send out home test kits to pipo over a certain age to help diagnose bowel cancer early

How dem dey diagnose bowel cancer?​

Colonoscopy - na one procedure wey dey use camera look inside di belle - or a flexible sigmoidoscopy wey go just look inside part of di bowel.
More dan 90% of pipo wey dem diagnose wit bowel cancer for di early stage go survive for five years or more - compared wit 44% wey dem diagnose at di latest stage.
Di chances of survival for UK don double in di last 40 years as more dan half of di patients now fit live for more dan 10 years or more compare wit one in five in di 1970s.
Like many cancers, 15 to 40-year-olds get di highest survival rates, because cancer dey more common and more deadly in older pipo.

Wetin be di treatments wey dey available?​

Bowel cancer dey curable, especially if you detect am early.
Treatments dey available at whatever stage your cancer dey detected, doctors go follow you tok through di available treatments.
E fit be surgery, or chemotherapy and radiotherapy, or one or di oda depending on your individual cancer.

Wetin be di different stages of cancer?​

  • Stage 1 cancers - e dey small and neva spread
  • Stage 2 cancers - dem big and stil neva spread
  • Stage 3 cancers - e don spread now to some of di surrounding tissue like lymph nodes
  • Stage 4 cancers - don spread to anoda organ for di body, creating a secondary tumour
 
Is anyone fluent in Pidgin?
I'm sure a linguistics sperg can elaborate on this but the concept of being fluent in a pidgin or creole doesn't really make sense. These aren't so much languages as they are simplified sets of common vocabulary with a very limited grammar. They're typically borne out of necessity, for two groups with no common language to engage in commerce (the term pidgin comes from a Chinese word meaning "business"). As such they are very "practical" so to speak, and there isn't really a notion of "correct" or "incorrect" pidgin, it's all just about having your meaning be as close to understood by the other party as possible. This is also why the idea of BBC Pidgin is ridiculous, anyone who can read Nigerian Pidgin English can probably read standard English just fine.
 
I'm sure a linguistics sperg can elaborate on this but the concept of being fluent in a pidgin or creole doesn't really make sense. These aren't so much languages as they are simplified sets of common vocabulary with a very limited grammar. They're typically borne out of necessity, for two groups with no common language to engage in commerce (the term pidgin comes from a Chinese word meaning "business"). As such they are very "practical" so to speak, and there isn't really a notion of "correct" or "incorrect" pidgin, it's all just about having your meaning be as close to understood by the other party as possible. This is also why the idea of BBC Pidgin is ridiculous, anyone who can read Nigerian Pidgin English can probably read standard English just fine.
You are overanalyzing “niggers are stupid and can’t speak like a human.”

BBC Niggerese is my favorite comedy website. What else could it be? It’s not meant to inform niggers, niggers can’t read.

I wonder how many links are used by niggers to transmit information to each other vs. how many links go to other sites that laugh at niggers.
 
I still say the default coverage of any event should be BBC pidgin
Watin we say bout da Prince Andrew rapin dem kids

Da Epstein man pressin he own off button; Prince Andrew look him like "phew dat be a close one"

Two metal bird hit high hut in New York; BBC Pidgin Operations no affected.

Edit: on review, I'm pretty sure this paper is edited by Jar Jar Binks
 
Atrás
Top Abajo