Coup in Burkina Faso - President ousted and detained in African country, Military seize power.

thisighuf

kiwifarms.net
Registrado
10 de Sep, 2021
Looks like the military ousted and detained president Roch Kaboré of Burkina Faso and have also abolished the constitution there.
The last coup in this country happened in 2015 apparently.

1643049950733.png

1643049989309.png

1643049886572.png

1643050074789.png

1643050555119.png
 
Última edición:
Di President of Burkina Faso, Roch Kabore, don dey detained by sojas wey revolt according to reports.

Some troops for di West African nation don demand di sacking of military chiefs and more resources to fight Islamist militants.

Pipo bin hear gunfire overnight near di presidential palace and for barracks for di capital, Ouagadougou.

Goment, however, bin deny suggestions of military coup or say di president dey under arrest.

Foreign media dey report say President Kabore dey detained for one military camp by sojas wey revolt.

Who kill Thomas Sankara Burkina Faso former president?
How armed men kill about 100 pipo for Burkina Faso 'deadly' attack
Sojas also surround di state television headquarters.

Hundreds of pipo bin come out in support of di troops, e force di authorities to introduce night time curfew.

Goment bin say dem don contain di crisis.

Burkina Faso sojas dey patrol ontop one pick-up truck on di road from Dori to di Goudebo refugee camp, on February 3, 2020
WIA DIS FOTO COME FROM,AFP
Wetin we call dis foto,
Di military don dey battle to stop a long time insurgency

Dem dismiss rumour of new coup attempt, just over a week afta dem detai11 sojas for allegedly planning coup.

For di latest sign say pipo no happy with President Roch Kaboré's goment over im failure to stop di Islamist insurgency wey don worry di West African state since 2015.

Protesters in support of di sojas set fire to di ruling party headquarters.

Pipo hear gunshots for military camps for di west and south of di capital, and for di air base near di main airport.

Sojas wey dem find guilty of a coup attempt for 2015 dey prison for di camp for di west, wey dem call Sangoule Lamizana.

Pipo also hear sound of shooting for military bases for di northern towns of Kaya and Ouahigouya, di US embassy tok..

Di sojas wey bin dey revolt make several demands, including:

di dismissal of di army chief of staff and di head of di intelligence service
di deployment of more troops to di front line to fight di insurgents
better care for wounded sojas, and di families of those wey die for battle.
But for inside televised address to di nation earlier, Defence Minister Barthélémy Simporé say na "localised, limited" incidents "inside a few barracks", and say dem no target any of di "republican institutions".

Gen Simporé ask pipo to continue with dia normal activities, say di goment go release further information in due course.

E no clear wia President Kaboré dey, but di defence minister deny rumours wey dey spread for social media say e dey under arrest.

Internet monitoring group NetBlocks say access to di web bin dey disrupted.
 
Dis catasstrofy almos be worse den da Nayvee o' Batswana sinkin in de lake. I bet yah don't be knowin dat Botswana be entirely land-lock me bruddas. All dos skee-doos sinkin in da watah, such a terror sight to see.
 
muhfuggen bix nood
mup da doo muhfugga
 
I can't be the only one getting old school power ranger vibes from this whole production shot...right?
I can't get over how many irrelevant dudes they have jammed into the shot.

Nigga take your helmet off for the press conference or pull perimeter security if you're that worried about getting shot.
 
Atrás
Top Abajo